Breaking News

Audio + lyrics: Listen to Konojewe by Kahn

   

[Music] Kahn - Konojewe


Buzzing talent 'KAHN', has finally premiere his new hit song 'Konojewe'. new single for the fans.


TRENDING🔥: DJ Kiky ft Hypeman Mena vee - The Mbariga mixtape


A led single off his album 'Success dey blood. Download and share; Streaming the whole album along!



DOWNLOAD MUSIC

 [Music] Kahn - Konojewe



STREAM ON ALL PLATFORMS

CLICK HERE



STREAM ON AUDIOMACK 



LYRICS

KONOJEWE ....Intro Special shoutout to Okpan Ahribo 

We KAHN 


CHORUS Konojeweee Onojewe oyena, Konojeweee Onojewe oyena, Konojeweee Onojewe oyena Konojeweee Onojewe oyena Oniwe jewe Oyena Osewe jewe oyena Igbeyan we jewe oyena onojewe oyena,Osewe jewe oyena Oniwe jewe oyena, Igbeyan we jewe oyena onojewe oyena.


VERSE 1 


Na the wey you dey roll nahin dey make all the guys dem dey put hand for head


Na the wey you dey carry your body make all the guys come near


You dey wan form holy cos you don drag pkoli see your eye balls rolling now ya


See your eye balls rolling cos you see waist rolling now we don see your folly ha,1,2 let's go ikebe you follow no break waist ooo


You no lose hope o,You still go dey follow you no lose taste oo,1,2 let's go ikebe you follow no break waist ooo


You no lose hope ooo,You still go dey follow you no lose taste oo.




Konojewee onojewe oyena, Konojewee onojewe oyena,Konojewee onojewe oyena,Konojewee onojewe oyena Oniwe jewe oyena Osewe jewe oyena Igbeyan we jewe oyena onojewe oyena, Osewe jewe oyena Oniwe jewe oyena Igbeyan we jewe oyena onojewe oyena.


VERSE 2 


Booty bounce, to the sound

We no want who dey frown to the sound


To the sound,Listen to the sound, Bonafide DJ me don come around, Control your feeling


The rhythm here is killing, When you see obule that be the guy you be billing, No hurt feeling, We right here we chilling, When you see a shawty tell here exactly how you feeling,1,2 let's go ikebe you follow no break waist ooo


You no lose hope o you still go dey follow you no lose taste oo. 


CHORUS TILL FADE

No comments