Breaking News

[Music + Lyrics] A2SAT - "Bone Straight (CashApp Refix)" Ft. Bella Shmurda x Zlatan Ibile

A2SAT FT. BELLA SHMURDA X ZLATAN IBILE - "BONE STRAIGHT" MP3 DOWNLOAD



Title: BONE STRAIGHT (CASHAPP REFIX)

Artist: A2SAT
Featured Artist: BELLA SHMURDA AND ZLATAN IBILE

Release Date: 12-11-2020

Comic Actor, A2SAT jumped on the viral Sound of the moment, CASHAPP from BELLA SHMURDA AND ZLATAN IBILE to deliver this entertaining track tagged "BONE STRAIGHT".

This is a Follow-up to his previously released single titled "CONCENTRATION".

Enjoy!

DOWNLOAD A2SAT - "BONE STRAIGHT (CASHAPP REFIX)" FT. BELLA SHMURDA X ZLATAN IBILE MP3 BELOW:

Click Here To DOWNLOAD | ALTERNATIVE LINK

A2SAT - "BONE STRAIGHT (CASHAPP REFIX)" FT. BELLA SHMURDA X ZLATAN IBILE (LYRICS)

Ota all at my back
all at my gate
many days I just dey sleep
(no peace of mind
Aya Aya)

billing billing
billing billing
everyday dem chasing my life
(dem chasing my life but dem never meet am)

Allah Allah
Allah Allah
Diego Costa no dey wear 9
(Lai shey Torresi
kilo Fe wo fun)

Fight my matter
Fight my matter
December don dey go I never buy Car
(Not even Toy car
ah oluwa Wetin dey occur)

Hello Hello
Hello Hello
The Bone straight no go fine I like Adimole
(Adimole
Adimole yen gan gan ni speci mi

Sheyn di kojusoko?
plait am
ipako Elede?
(but I like Bone Straight)
Sho ni maga?
bill am
if e sendi small money
block am
u getti Sugar daddy?
make e run am
or u getti Sugar mummy
link me up
if u no get any of dem
forget am
make we run Adimole
or I Jaapa

sheyn di All back?
plait am
Shuku elede?
koroba?
Patewo?
plait am
Dem sabi Senior Girl?
Plait am
if dem sabi plait June 12
make u run am
or dem getti Expression
knack am
if na only Bone straight dem get
leave there
(It's Bone Straight I want)
MO TI JA PAAA

No comments